AMVCA: 2022 Africa Magic Awards Nominees don land- See who dey list - BBC.com


3/21/2022 12:00:00 AM3 years 1 month ago
by https://www.facebook.com/bbcnews

Africa Magic Viewers' Choice Awards wey be like Africa version of Oscar, dey celebrate di work and talent of pipo wey dey di film industry.

Wia dis foto come from, Instagram @nacyisime @funkeakindele Africa Magic Viewers' Choice Awards (AMVCA) wey be like Africa version of Oscar don release full list of nominees for di 2022 edition. A… [+12408 chars]

full article...