Eid uL Fitr Eid Mubarak wishes: Pictures of celebrations, prayers across Nigeria - BBC


5/2/2022 12:00:00 AM3 yearsago
by https://www.facebook.com/bbcnews

Nigeria President Muhammadu Buhari bin assure im kontri pipo say dem fit celebrate Eid-el-fitri wit confidence.

Muslims celebrate Eid al-Fitr on Monday to mark di end of 1443 Hijra (2022) Ramadan and fasting. Nigerian Muslims and odas across di world observe minor prayers to mark di start of Shawwal wey mean,… [+1591 chars]

full article...