Musk say Twitter fit see 'slight cost' for businesses and governments - BBC


5/4/2022 12:00:00 AM2 years 11 months ago
by https://www.facebook.com/bbcnews

E dey come afta di board of Twitter agree to a $44bn (£34.5bn) takeover offer from Oga Musk.

Wia dis foto come from, Getty Images Business and goment users on Twitter fit pay a "slight" fee to stay for di social media platform, Tesla boss Elon Musk tok. Dis dey come afta di board of Twitt… [+2379 chars]

full article...