Portable zazu: Why dem disqualify zazu singer Portable from Headies award 2022 nominees - BBC


7/26/2022 12:00:00 AM2 years 9 months ago
by https://www.facebook.com/bbcnews

Di organizers for inside statement say dem disqualify Portable because e dey under investigation on top mata wey relate to criminal activities wit di police.

Wia dis foto come from, Portable/Twitter Wetin we call dis foto, Headies disqualify Portable on award nominees list Organizers of Headies Award don disqualify Nigerian singer, Habeeb Okikiola wey p… [+2524 chars]

full article...